Ghana don deport three Israeli nationals wey arrive di kontri on Wednesday for wetin appear to be do me-I-do you move over di alleged mistreatment of Ghanaian nationals for Ben Gurion International ...