Remember Yunusu Dahiru wey pipo sabi as Yunusa Yellow wey court send to 26 years in prison for kidnapping then 13 year old Ese Oruru in 2015? Yunusa wey be Kano pesin from northwest Nigeria but dey ...
Federal High Court for Yenagoa, Bayelsa state south south Nigeria, don sentence Yinusa Dahiru, wey kidnap 14-year-old Ese Oruru for August 2015 to 26 years in prison. Dis one na afta di court wey ...